Got a couple girls who might die for me
If I sing dem ah whine pon it
You're my girl, you're my type only
Cuz they don't know me, like you know me
The way you treat me like an OG
Girl you've been loving me from 06
From Borokiri down to Woji
When you feeling low girl let me be your charger
Love you belleful and love you till you tire
You know a bad man dey for you
Never let another one take your place
When you feeling low girl
And love you till you tire
You know a bad man dey for you
Never let another one take
I know you see my mind dey for you
I know you see my mind dey for you
My baby my mind dey for you
Give you everything and more
Because you Dey give me peace and love
And they don't know me like you know me
The way you treat me like an OG
Girl you've been loving me from 06
From Borokiri down to Woji
When you feeling low girl let me no be your charger
Love you belleful and love you till you tire
You know a bad man dey for you
Never let another one take your place
When you feeling low girl
And love you till you tire
You know a bad man dey for you
Never let another one take
Give you everything and more