LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Life (feat. Erigga)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Akonuche...

Kaash on this one again
Paper boy abeg

Life no be bed of roses eh
Different human beings and different stories ye eh
Different level different categories
Everybody with him worries ye eh

See another man way day make am
Instead of you like and praise am oh
You come day jealous na you come day beef am o eh e
But you forget say na jehovah wey day bless man
No be man no be power oh power oh eh e
make you no forget say na oluwa day run am oh
No be man no be power oh power oh oh

No be my fault say i day where i day now
Dey now yeaah
No be my fault say i get wetin i get now
Get now yeaah
I say no be my fault say we day where we day now
Day now yeaah
No be my fault of no be our fault oh yeah eh

I'm living everyday like my last
I don't care what the people may say
I'm doing everything that i can
To jehovah my creator i pray
Guide me jah, bless me lord
Bless me lord, guide me jah
Make you no forget say na jehovah way day bless man
No be man no be power oh power oh oh
Make you no forget say na oluwa dey run am oh
No be man no be power oh power oh oh

No be my fault say i day where i day now
Dey now yeaah
No be my fault say i get wetin i get now
Get now yeaah
I say no be my fault say we day where we day now
Day now yeaah
No be my fault of no be our fault oh yeah eh

Life na journey, you ready for road trip
The journey long die na him make i enter road quick
Na trek i trek come here no motor carry
Allow me enjoy my money no day hurry me
Na only spoil we spoil bros we no sabi thief
Unless na big money way oyibo keep
You day HK day sleep follow chairman day flex
Allow your village people day play with your sense
Street knowledge oyibo no write am for book
Akonuche na baba God naim we day look
I no fit drop my phone officer i beg shoot
Na me and oyibo get business no shuck mouth put i take god beg you

No be my fault say i day where i day now
Dey now yeaah
No be my fault say i get wetin i get now
Get now yeaah
I say no be my fault say we dey where we dey now
Day now yeaah
No be my fault of no be our fault oh yeah eh

Na jehovah we day run am oh
Na jehovah we day run am oh

WRITERS

Lawrence Aigbe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist