As time dey go man dey grow
Bills and bills don dey pile up
As you know naked man no get pocket
That's why I'm chasing the doh
Preacher man say no be by muscle
Na grace dey vitamin the hustle
So I go on my knees dey beg baba God
As I dey hustle make e dey enter
Make I do wetin I promise mama
As I dey hustle make e dey enter
Make I do sapa jump and pass
Cos my guy owu na mess up
My money is Forbes list pasted o
Grass to grace na the motto
When I make am you go come take photo
To make my dreams come true
As I no shit for church o
I dey on my knee dey beg baba God
Cos my guy owu na mess up
I dey pray for better money
I dey pray for better owo
I just want to be just okay
Pay my bills catch my cruise
Oluwa joor joor joor joor
Chukwu nna doo biko biko doo doo doo
Cos my guy owu na mess up