I figure say ibi me then you pɛ
Saa na some girl bi dey tetɛ
Oh lawd my heart dey tear
But wait I got some remedy
Na akɔyɛ fifty fifty te te te te
E no be say I dey love this drama
E just be say can't stand this trauma
And I no dey barb how you tear makoma
After all we've been through babe
You let some girl take you away
Matter dey like we go fit solve am so why do this big mistake
Na akɔyɛ fifty fifty te te te te
I dey go snatch some innocent girl's boy
Lord forgive me but I got no other choice
You take my heart go play chaskele
You play am like dangbele
I go take snatch somebody's bebe ohh
Na akɔyɛ fifty fifty te te te te
Na akɔyɛ fifty fifty te te te te