Girl you know say gentle man
Leave you for nobody go down Loco
Some boys Dey for your front
Na me Dey for your back jubadi Oh Loco
I want your love oh love oh
Anything you want oh Want oh
Baby I go give you give you chop
You make a man loco loco I want Your love oh love oh
Anything you want oh want oh
Baby I go give you chop oo
Baby mi you just Dey dumadu go down loco
I like the way you Dey dumadu
I like the way you Dey down low
Shey you wanna see my mama
Or you wanna spend my raba
Girl you know say you balance
I get money for my account oh
I like the way you back it up
I want your love oh love oh
Anything you want oh Want oh
Baby I go give you give you chop
You make a man loco loco I want Your love oh love oh
Anything you want oh want oh
Baby I go give you chop oo
Baby mi you just Dey dumadu go down loco
I like the way you Dey dumadu
I like the way you Dey down low
Girl you know say gentle man
Some boys Dey for your front
Na me Dey for your back jubadi Oh