LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Survive

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ha ha ha ha
Mmm
When the survival of the corners,
Tells his experience in the process of becoming the head stone.
I hope say e no go dey too emotional for una to handle,
Why?
Because the survival came across alot of Countless Circumstances,
And Unforseen Fipa's

Kassala don burst oo
tomato don cost oo, say
Packaging everybody dey pompous
Everybody dey form boss oo
As you dey walk make you dey watch small bus oo
make you no tey for bus stop oo
cause you go see trouble oo
Double oo

Ha ha ha ha
The life you live defines the God in you
As an individual, so listen
Me no believe say you gas better pass everybody, on a regular
Me believe say you gas better pass yourself, on a circular
So let each man exercise
The deeds and act wey e sabi

Nobody holy
Pastor daughter dey sell molly
Alfa sef dey smoke kpoly
I no blame am na my country
Hard oo
Everybody find ways to Survive oo
For their lives oo
Our leaders chop life palazzo
He no nice oo

Make we dey Japa
Kalosi japan
Bob from sapa
Bomb for some raba
Ko bad oo
Your babe dey ride pass Okada
No foh she dey fuck your fada
When u find out na ur palava
Cos everybody don mental
For the hood
Nigga go chop ur eye like food
Even the one you feel is good
Don’t fall for the look

Nobody holy
Pastor daughter dey sell molly
Alfa sef dey smoke kpoly
I no blame am na my country
Hard oo
Everybody find ways to Survive oo
For their lives oo
Our leaders chop life palazzo
He no nice oo

Nobody holy

Alfa sef dey smoke kpoly

Hard oo
Everybody find ways to Survive oo
For their lives oo
Our leaders chop life palazzo
He no nice oo

WRITERS

Kaleon Skattah, Jomi, David Shepherd

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity