LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Go Dey

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I go dey
I go dey
I go dey
I go dey

Arian owian, onegbe
What's the way, where you dey?
Paste your location, make men coordinate
If we're late, then its done, if not there's a chance
Money in the bag abeg no long talk
Nor be chise, no be juice, nor be indomie
Soon as the deal drop i dey for Ovic
Men for filagues fit nor sabi the pin
General Overseer, na me give them the gist

Importer, Exporter, Head Quarter
None Other, Top Scorer, Omona
Egbe balo gbe, make them comfort am
Omi sasegbe, who dey support am?
Importer, Exporter, Head Quarter
None Other, Top Scorer, Omona
Egbe balo gbe, make them comfort am
Omi sasegbe, who dey support am?

I go dey
I go dey
Normally you know i go dey
I go dey
I go dey
Send me the location i go dey
I go dey
I go dey
Normally you know i go dey
I go dey
I go dey
Send me the location i go dey

As Long as na money matter, 100 percent bros
Men dey with the sauce, DJ play me rickross
Ozeba nor be my portion but i like the jam
I just want to dey stack like Tony stark o, huh
Comot body apa, uma henmwen ni me ta?
Domor domor, Lagiesan Apa, no be trouble i dey find
E no fit pass money matter
with my peace of mind
dey like

Importer, Exporter, Head Quarter
None Other, Top Scorer, Omona
Egbe balo gbe, make them comfort am
Omi sasegbe, who dey support am?
Importer, Exporter, Head Quarter
None Other, Top Scorer, Omona
Egbe balo gbe, make them comfort am
Omi sasegbe, who dey support am?

I go dey
I go dey
Normally you know i go dey
I go dey
I go dey
Send me the location i go dey
I go dey
I go dey
Normally you know i go dey
I go dey
I go dey
Send me the location i go dey

WRITERS

Wisdom Edosuyi, DYDX

PUBLISHERS

Lyrics © Dawn2Dark Ltd

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None