Beautiful is what is see, it's what I see
Daily Joy you dey bring, what you bring
This love is taking all my Phobia, I can be your soldier
Front line man I'm getting bolder, hmm I'm getting bolder
Cheii Shebi I tell you say I go love you forever
Ife ina eme mu make you do am forever
This our love nobody fit run over
Your lovin na authe (forever oh)
Ife ina eme mu make you do am forever
Your love na waya ( Love na waya)
E no dey tire (no dey tire)
No dey tire o (no dey tire)
Your love na waya (love na waya)
E no dey tire (more fire)
E no dey tire (no dey tire)
You put your love for my head, everyday e dey replay
Wetin I feel for you no go erase
So much lovin wey you gimme I no fit repay
I no fit repay o, you gimme joy everyday
Cannot wait, Yes I say, you and I, together forever
I love you, I love you, I love you, I love you
I love you, I love you, I love you
Your love na waya ( Oh waya)
E no dey tire (no dey tire)
No dey tire o (no dey tire)
Your love na waya (love na waya)
E no dey tire (more fire)
E no dey tire (no dey tire)