Olomi jowo o jeka jo maa gbadun
Aya to mo yayi lon seke oko oo
The enjoyment na for life oo
Mon Cheri my darling lover ahn
You are the only one for me
I will always come through eh
Nah kbright dey sing the song
Fresh gbedu wey I carry come
Too much energy fun won tan
Olomi jowo o jeka jo maa gbadun
Aya to mo yayi lon seke oko oo
The enjoyment na for life oo
Mon Cheri my darling lover ahn
Wetin I don do for you wey them wan craze
I get more boku for you my baby
Thank God for the day you came my way
If I no do on you lori tani mbawa shey si
When you get apply akonuche
No forget who stays in bad days
Belegan ba tan e Dakun magba ah ah
This our love no be say na play play o oh oh
You know that am not perfect
Olomi jowo o jeka jo maa gbadun
Aya to mo yayi lon seke oko oo
The enjoyment na for life oo
Mon Cheri my darling lover ahn