Show me love, show me love, ay
Show me love, show me love, ay
show me love, show me love, ay
show me love, show me love
She love me because I'm famous
No a nigga wey him name na Amos
I'm not allergic to Legos, Legos
Dem say they want to jail us,
Say we dress like sailors,
Dey dey make our liver dey fail us
make our liver dey fail us
Make nobody show me their hate
Make nobody frown their face
You know we work this phase together, my brother
Make nobody show me their hate
Make nobody frown their face
You know we work this phase together, my sister
She love me because am famous
My name is kc9ja no be Amos
And no be the guy way just enter Lagos
1960 here today we dey famous o
Go down low, see dat girl na she dey high me o
Now the boy blow, money ego
Thank the Lord for the blessings I know (ah ye.ye)
She love me because I'm famous
No a nigga wey him name na Amos
I'm not allergic to Legos, Legos
Dem say they want to jail us,
Say we dress like sailors,
Dey dey make our liver dey fail us
make our liver dey fail us
Make nobody show me their hate
Make nobody frown their face
You know we work this phase together, my brother
Make nobody show me their hate
Make nobody frown their face
You know we work this phase together, my sister
No dey do me isọkuọ isọkuọ isọkuọ
You come dey tell me pẹlẹ o
Make I tell you ele o, ele o, ele o (rutical)
She love me because I'm famous
I dey for Legos, I no be Amos
She love me because I'm famous
Dey for Legos, I no be Amos