LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

AMEN

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Keli!!
I'm a sinner sinner sinner ye
But e be you wey dey buy me my dinner
But e be you wey dey be my healer
But e be you wey dey giving me life
Everyday na you dey open my eyes
Everyday you give me strength to fight for what's right
I no lie, I no like to fight for what's mine any time
I was a black man walking
Now you dey see me inna di Benz in the morning
All these shots I dey shoot I be scoring like Benzema
Amen
I give thanks when my day ends
I no dey shy when I'm counting my blessings
When I'm counting my earnings, I'm giving them more
Amen
I give thanks when my day ends
I no dey shy when I'm counting my blessings
When I'm counting my earnings, I'm giving them more
You show me love
Jah you dey guide my steps oh yeah
You dey guide my steps you dey give me blessings
You show me love
Jah you dey guide my steps oh yeah
You dey guide my steps you dey give me blessings
Jah you dey give me blessings pon blessings
If e be L, e no be loss e be lesson
I no go lie, I don try, man you no sabi say na God dey my side
I shine bright, I be one in a million
If you no like me then eff your opinion yeah
In five years I'll be millionaire
I Say
Amen Amen Amen
Medekuku mawuena, I dey pray for my friends
I dey pray for my family
I dey pray for my sanity
Say less, say less show more
I'm not the guy that you knew once before
Mawu lolo, You I go follow (you)
I say you I go follow
Amen
I give thanks when my day ends
I no dey shy when I'm counting my blessings
When I'm counting my earnings, I'm giving them more
Amen
I give thanks when my day ends
I no dey shy when I'm counting my blessings
When I'm counting my earnings, I'm giving them more
You show me love
Jah you dey guide my steps oh yeah
You Dey guide my steps you dey give me blessings
You show me love
Jah you dey guide my steps oh yeah
You Dey guide my steps you dey give me blessings

WRITERS

Kekeli Atiase

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist