Is there anything that you want me to do for you?
Baby, you know that I'm down for you
You know I'll be spending all my doe on you
Nkan to ba bi mi I'll give to you
I'll really really give, you know
And I dey think of how I go put some "ice" on you
You know I'll make you freezing cold
She tell me say she no wan leave me
Even me sef I no wan leave you
Na every day the kele wan see me
Na every day dem kele wan do me
Oma ti kpe ti no wa ti pe
Anything you ask me, I will buy for you
Anything you want me, I will buy for you
Oma ti kpe ti no wa ti pe
She no know how the story just dey go
WC no dey like to just dey knack am and go
For a little vacay, I'm on a Ghana must go
Every day, I put the money in a brown envelope
Once she see the money, she say I'm so dope
She say make I promise am say I no go go
And I say make I give her one before she go go
Omo yoruba ni mi to gbona
Omo losha nimi mo gbona lowo
No be jonesing mo lowo sowo
Oma ti kpe ti no wa ti pe
Anything you ask me, I will buy for you
Anything you want me, I will buy for you
Oma ti kpe ti no wa ti pe
WRITERS
Oluwatobi Wande Ojosipe, Udoma Peter Kelvin Amba, KDAGREAT, Joseph Charles