LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Benefits

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I know the pain that you bore for me
And on the cross you did it all for me
I know enough to know that you pick me up when i fall
You are there for me
Kelar Thrillz nwanne! Ezeee!

Do not be cast down oh my soul
Trust in the Lord and in the power of his might
No do gra-gra oh
Find evidence in the word to keep living (living)
Na him dey run this town
No be gotham city
Badman free me (free mee)
Na you be the melody in my soul
Dem'ma na fi" know oh
Na you i dey follow oh
Anything i need you release am
When i lift my cup you dey fill am
Benefit boy oh emi l'omo to'n so
Oh my soul te te gbera oh oh yeah

Oh my soul
Praise the Lord
No forget him benefits yo yo
January to December you still dey bless me
I'm a beneficiary of your grace
Oh my soul
Praise the Lord
No forget him benefits yo yo
January to December you still dey bless me
I'm a beneficiary of your grace

Okwa amara chukwu wey dey deliver
From Isolo-moju to Ebute-meta
Once I hala prayer you dey follow me yarn
Say omo mi you no fit to hunger
Normal normal you dey do me ifeoma
Eje Jesu with a million dollar
What is balling wey I no fit Bola
Oh my soul
Stand up and jo it's a command
Shey you dey see say
If nobe for Jesu you for don go
Oh my soul
Stand up and jo as I command you
Shey you no see say
If nobe for Jesu for don maya

Amara gi oh no dey finish
Favour no dey finish
Mercies no dey finish
No dey finish oh No dey finish
Ifeoma no dey finish
Favour no dey finish
Blessings no dey finish
No dey finish oo oo oo

Amara gi o no dey finish yo yo yo
E no finish no finish
No finish yooo
whhoooweee.

WRITERS

KINGSLEY ORJI

PUBLISHERS

Lyrics © ONErpm

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion