LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Wanna Know

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I wanna know
Shey u go dey
All the words when u say to me
Shey nor be play
U say want assurance
So u go stay
So after u chop I chop
Shey d love go still dey
All I want is true love
Me I nor be bad person
Give me this real love
Nor dey whine person
Na the energy u give
I go give u too
Love nor be one side thing
I wanna know will you be mine
Will u be mine
I wanna know
Shey u go Dey for me
I wanna know
I wanna know will you be mine
Will u be mine
They say True love is overrated
Can u prove dem wrong for me
Give me the chance
Show me the love
I'm lost in my thoughts!
I no fit do you the wrong, wey them dey talk
I call it a bluff
Give me kiss
Give me hug
Make them dey watch
Make we dey love
I wanna know will you be mine
Will u be mine
I wanna know
Shey u go Dey for me
I wanna know
I wanna know will you be mine
Will u be mine

WRITERS

Chibuzor Joseph, Kelvin umeh

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Dawn2Dark Ltd

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual