I don’t see anybody doing better than
E get as e dey do me for body
I’m having the best day of my life
Everybody, jupa to the music
We having the best day of our lives (2x)
E get as e be for my body
I don get the place where una dey see this money
And if I comot my hand no be my mama born me
See my face as I dey so, no more suffering again o
Nothing you can show me o
Thunder go fire anybody wey go dull me
Aunty mi I’m sorry o, I know I’m acting crazy o
E get as e dey do me for body
I don’t see anybody doing better than
E get as e dey do me for body
I’m having the best day of my life
As e Dey do me na only me go fit shalaye
Nothing you can show me o
Thunder go fire anybody wey go dull me
Aunty mi I’m sorry o, I know I’m acting crazy o
E get as e dey do me for body
I don’t see anybody doing better than
E get as e dey do me for body
I’m having the best day of my life