Carry Oji river kurumi' Jordan
That you could be forming yourself
You know I don't wanna drop that kilo-miti kilo-miti uh!
Omotena me I wanna coming into your heart
Omotena me I wanna in your tent!
Girl you carry my heart away
Girl you carry my heart away
You come with full speed like train
Your love na auto you dey burst my brain
Your love don kill me pack me throw way
Even if you get bad character I no go complain
The apple of my eyes you too bright like Rihanna
I love the way you dey handle my thing like say na banana
You too sweet I will never let you go
Come be my arrow so I go be your bow
I rap that am broke but my bank e choke
I get enough money way go make your head blow
So no dey form calm down and mellow
Coz na girls way no dey too bill I dey follow
Your fair, you fine, I like your size
Tell momsi I dey come for your price
I no dey like girls way dey play with Christ
Tell that dude make him leave your side
Girl you carry my heart away
Girl you carry my heart away
Girl you carry my heart away
Girl you carry my heart away