Waiting deh fuel my hursle
Se bi kin le to ju family
But awon kan kan le mi bi ti ro
Craving for where them tell me not to go
Oun se mi otun pe mi bestie
Leyin to gba bii account 30
O wa Ku Eni to ama gbe ke le
So I ex her bii igbe ke le
I never off my data for 12 years
To ba gbe de ko ni lo gbe fun eni to sun
Call carpenter make he build your own
Make my pikin no tell me say
When my mate deh make am ki le wo
And I know say you deh try
Up all night te ke di nine
Ka lo fa gbo jedi bi nine
For the boys wey deh go harder
Abeg accept my condolences
If you no get money or kondo Length
reason bi life mi se fe ri
Am doing this to motivate you
This week as we deh try again
Even if we fall like tinubu we go rise again
Don't be lazy ko ma lo ba won je remnant
Complain pupo lo ri telegram
Reason bi life mi se fe ri
Am doing this to motivate you
This week as we deh try again
Even if we fall like tinubu we go rise again
Don't be lazy ko ma lo ba won je remnant
Complain pupo lo ri telegram
I just want to make my money long
Wasn't born with silver spoon
I go deh appreciate if I was born with gold
Life is not fair mo fun la ti ke
o le de club ko di Agba baller
I swear to GOD me can't sleep
Cause piking wey wan chop jollof
For party go deh dance free
Ko si eni to mo pain ti mo ba feel
And I know say you deh try
Up all night te ke the nine
Ka lo fa gbo jedi bi nine
For the boys wey deh go harder
Abeg accept my condolences
If you no get money or kondo less
reason bi life mi se fe ri
Am using this one to motivate you
This week as we deh try again
Even if we fall like tinubu we go rise again
Don't be lazy ko ma lo ba won je remnant
Complain pupo lo ri telegram
reason bi life mi se fe ri
Am using this one to motivate you
This week as we deh try again
Even if we fall like tinubu we go rise again
Don't be lazy ko ma lo ba won je remnant
Complain pupo lo ri telegram