LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Alle

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
So many night wey I no fit sleep
so many night wey I no get eat
and in my doubts I dey still believe
my praise to God when I'm down my knees

some times, We dey smile and cheese
but deep down I dey bleed inside
Sometimes I dey cry inside
but man no be story teller

I remember when I dey lagbasa
so many things wey happen that side
remain small my ship for capsize
I thank God say I no my badder
and no one badder

if no be Jah....
Dem for don pie Dem Boyz
and that's why I dey trust on Jah
And That's Why I dey sing I dey give am praise oh no Oh no Yea Yeah

Chorus:
Alle.....
Alle.....
Alle.....
Alle Alle...
Alle.....
Alle.....
Alle.....
Alle Alle...

one man down on the street Already
but I still dey alive Already
e be Jah wey dey lead thy path
so no man fit to stop my shine
ye!
we just start, we shutting down already
I drop my jam they fill my sound already
I never blow dey know my name already
Something don dey happen already


As the gbedu drop
Dem dey feel am already
d Kele self she dey dance already
you Already Know We d run d town
cus na we b dee Don fi d town

Chorus:
Alle.....
Alle.....
Alle.....
Alle Alle...
Alle.....
Alle.....
Alle.....
Alle Alle...


I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah
I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah - Put it on Jah
I Put it on Jah

WRITERS

IzzyBeatzz, Okoega Chukwuemeka, Orji Emeka Kenneth

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion