Slow and Steady na money I dey find on a daily
Many kind things Wey dey bother my head
But me place my help on God (yeah)
And I know, oh my season and time go come
And when my time come, say me go bawl pass Ronaldo
So me say call my dealer, me want to puff & forget delilah
Only Jah Ah fi to be my healer, me never place up a trust on a nigga (yo)
So me say call my dealer me want to puff & forget delilah
Only Jah, Ah fi to be my healer me never place up a trust on a nigga (mmm)
So i say love me now, when I still dey find my way
No be when the money don drop you go come dey form say you know my name
Love me now, when I still dey find my way

As I Jeje Call you my bro, told you my secret you koba me
Set me on fire Dem pounce on me, this kind matter dey weak body
See dem acting like chameleon, but Dem no know say me I Gbera gon
Steady I've been chasing all my millions, and I know say man no be God (Ahhh)
So me say call my dealer, me want to puff & forget delilah
Only Jah, Ah fi to be my healer, me never place up a trust on a nigga (yo)
So me say call my dealer, me want to puff & forget delilah
Only Jah, Ah fi to be my healer, me never place up a trust on a nigga (mmm)
So i say love me now, when I still dey find my way
No be when the money don drop you go come dey form say you know my name
Love me now, when I still dey find my way
No be when the money don drop you go come dey form say you know my name
So i say love me now, when I still dey find my way
No be when the money don drop you go come dey form say you know my name
Love me now, when I still dey find my way
No be when the money don drop you go come dey form say you know my name
See Dem acting like chameleon, but dem no know say me I gbera Gon
Steady I been chasing all my millions and I know say man no be God (ahh)