LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Monica

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
INTRO:
Monica, Monica Mmonica Monica
Monica, Monica Mmonica Monica
Monica, Monica Mmonica
Boy Kenny C Pon Deck
Boi Pon Deck

VERSE 1:

O Geli why
I put my myself Pon line for your sake I dey try
I no won dey loose guard
(no won loose guard ohhh)
I just won make me and you dey Alright.
(Make We Dey Alright oh yeah...)


HOOK:
Now my head don brass yeye
(Now My Head Don Brass)
Now My Head don knack yeye
(Now My Head Don Knack)
And You want to leave me go
You want to leave me go....

Now my head don brass yeye
(Now My Head Don Brass)
Now My Head don knack yeye
(Now My Head Don Knack)
And You want to leave me go
You want to leave me go....

CHORUS:
For Your Sake I leave Joana
I no go Ghana
I no follow Fiona
Go Canada
Oh yeah yeah.....

For Your Sake I leave Joana
I no go Ghana
I no follow Fio...
Go Canada
Oh yeah yeah......

VERSE 2:
Colorado in my system
I can feel it In my system
Say man don shayo
I don manya
Oh yeah yeah...
(I Don Manya Oh Yeah yeah)

Girl For Your Sake I dey mad for here
I no see you, I dey craze I dey loose my mind

Kiloshele Gon Gon
Kilo
Kiloshele Gon Gon Laye mi.

HOOK:
Now my head don brass yeye
(Now My Head Don Brass)
Now My Head don knack yeye
(Now My Head Don Knack)
And You want to leave me go
You want to leave me go....

Now my head don brass yeye
(Now My Head Don Brass)
Now My Head don knack yeye
(Now My Head Don Knack)
And You want to leave me go
You want to leave me go....

CHORUS:
For Your Sake I leave Joana (i leave Joana)
I no go Ghana (I no go ghana)
I no follow Fiona
Go Canada
Oh yeah yeah.....

For Your Sake I leave Joana (I leave Joana)
I no go Ghana (i no go ghana)
I no follow Fio...
Go Canada
Oh yeah yeah......

OUTRO:
oh yeah oh yeah

Boy Kenny C Pon Deck

Monica, Monica Mmonica Monica
Monica, Monica Mmonica Monica

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None