So Many Shot On My Head I Can't Lie (So Many Shot On My Head I Can't Lie)
So Many Girls In My DM Dey Lie
She Say She No Get Boyfriend, But I Swear Me I Know Say Na Lie
What I Can Do For You, Girl I Know Say You No Fit Deny
Girl I Fit Loose Control For You
Any Man Wey Try I Go Fight For You
Stand Gidibam Girl I Go Dey For You
Nobody Do Me Like You Do To Me oh no
I Fit Loose Control For You
Any Man Wey Try I Go Fight For You
Stand Gidibam Girl I Go Dey For You
Nobody Do Me Like You Do To Me oh no...
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (NoBody Know)
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (Oh no...)
Dem been dey Whine kelebe
Dem girls won come whine Kelebe
But man No dey send Dem kind Kelebe
Man Won dey do my thing Kelebe
Only she be somebody Somebody
Only She been know person Know Person
Wen person be no getti somebody
Girl I Fit Loose Control For You
Any Man Wey Try I Go Fight For You
Stand Gidibam Girl I Go Dey For You
Nobody Do Me Like You Do To Me oh no
I Fit Loose Control For You
Any Man Wey Try I Go Fight For You
Stand Gidibam Girl I Go Dey For You
Nobody Do Me Like You Do To Me oh no...
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (NoBody Know)
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (Oh no...)
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (NoBody Know)
NoBody Know (Nobody Know)
NoBody Know What I Do For Love NoBody Know (Oh no...)