The blessing go Dey surplus
This year we go Dey alright
As long as u putting in work
Make nobody whine you my gee
Say na only jah wey Dey rise my mulla
That’s why me ah no fiii sober
Steadily I Dey on my lane Abidjan
Steadily my blessings go dey flow like River
For this year I swear my Gee I go ride my beema
Everything I put my hand e go work for me
I swear on GOD we go dey alright
This Year We Go Dey Alright