Yeah ooh yeah ooh yeah ooh Yeah
Your friend money bill be yours Bobo
Mr Deejay wey dey play my Song non stop
All the baddies wey dey shake
God I no wan para too much
Too much dey cause gobe eeh
Life na grace life na race
Run your race make i race
No use your grace disgrace my Grace
Life na grace life na race
Run your race make i race
No use your grace disgrace my Grace
I just wan collect one wire
One wire Two wire three wire
Yeah ooh yeah ooh yeah ooh Yeah
Tell me who no like money
Update make we share the Money
I want to live this life see no Evil see no stress
I want to chop this life See no
God I no wan para too much
Too much dey cause gobe eeh
Life na grace life na race
Run your race make i race
No use your grace disgrace my Grace
Life na grace life na race
Run your race make i race
No use your grace disgrace my Grace
Ijust wan collect one wire
Yeah ooh yeah ooh yeah ooh Yeah
One wire Two wire three wire
Yeah ooh yeah ooh yeah ooh Yeah
Shomo DON ROSCO Eyan DC FATHER money no dey pariwo
Shomo JUSKIN PARA eje HKR
She you sabi OBAGO eyan ALOWOLODU