I've been raising bars with my GreenHeart
Enistar you can Vibe my Vibe
Yeah,you should sing Aloud.
Remember where I came from
Many don dey guide and many still wait for next turn
When I start dey hammer dem go hear for every junction
Coz I don't joke with money
As I dey press the button
Make e bring me plenty blessings
If you think you're fooling me I swear you must be funny (ugboma Bovi)
Bobo nogo die young unless Toba darugbo
I can see with my eyes closed
But dem still dey cause go slow
Them dey feel the vibe oo
Buh, yeah me I still dey fire
And I'll keep pushing my P
My guy, I've been watching my back and I'm facing my front
Balenciaga tabi Louis Vuitton
It is my prime ENISTAR O'clock
Full steeze, composure Hundred
They can't come closer wombe
Anything wey I drop wonje
Bobo nogo die young unless Toba darugbo
Shoutout to those people wey dey give me ginger
Shoutout to the people wey dey rep me for my back
Shoutout to Kephy yeah he put me on a track
Shoutout to those people wey dey give me ginger
Shoutout to the people wey dey rep me for my back
Shoutout to Kephy yeah he put me on a track