Ah long time me insight yuh
Ketchup pon the chips yeh
Gyal yeh u know Ur body bad
Gyal yeh u know Ur body bad
Oh girl i just Dey jealousy your body oh
Oh girl I just Dey Jealousy your body ohhhhhhhhhh
Oh girl I just Dey Jealous your body ohhhhhhhhhh

Oh girl I just Dey jealousy
I know u have a man and u don't wana ever let him go
but there is something that I really really really wanna know
Cos if the feelings don't appreciate abegi let it go
Cos You could feel it in ur body & u feel it in ur soul
Imagine sey u get something new
let me be your Something new
Now All the girls wey fall my hand
Cos I Loving this your body oh
Oh girl i just Dey jealousy your body oh
Oh girl I just Dey Jealousy your body ohhhhhhhhhh
Oh girl I just Dey Jealous your body ohhhhhhhhhh
Oh girl I just Dey Jealousy your body ohhhhhhhhhh
Oh girl I just Dey jealousy
I no go leave you baby girl until you give me your number
And if the food e sweet oh baby make you put kondo si
My head dey swell like babangida when I just Dey drop the lamba
And if u no go love me baby girl abegi baby let me know