LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wait

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ti'n ba ni ko duro de mi
Tell me baby
Would you wait for me

Ti'n ba ni ko duro timi
Tell me baby
Will you stand by me

Ti'n ba ni mai'lo (mai'lo)
Tell me baby
Would you wait for me

Iwo ni ololufe

Only you fit keep mi company

Na you dey gimme ginger
Ginger Ginger (yeyeye ginger)

You dey gimme love oh
Love oh Love oh (ye mama love oh)

If you go
I fit to kpai oh (kpai oh , kpai oh)
Fit to be my end oh

Baby me don't go
Don't go , Don't go ( ye mama don't go)

Oh oh oh baby
I know you know the effect you got on me
So don't go oh baby
Coz you and i got alot of chemistry
Coz the thing i no fit fanthom
Why you be so anxious
Wetin cause the tanthrum
Baby no put a frown on
Girly take your mask off
Make you put a smile on

Ti'n ba ni ko duro de mi
Tell me baby
Would you wait for me

Ti'n ba ni ko duro timi
Tell me baby
Will you stand by me

Ti'n ba ni mai'lo ( mai'lo)
Tell me baby
Would you wait for me

Iwo ni ololufe

Only you fit keep mi company

Na you dey gimme ginger
Ginger Ginger (yeyeye ginger)

You dey gimme love oh
Love oh Love oh (ye mama love oh)

If you go
I fit to kpai oh (kpai oh , kpai oh)
Fit to be my end oh

Baby me don't go
Don't go, Don't go (ye mama don't go)

Girl you be my antenna
(Antenna, antenna)
My baby veronica

Girl you dey cure my konji nah
(Konji nah, konji nah)
My baby veronica

Wait make i yarn you the koko
You dey high me like tombo
Dey my body like okoto (toh)
All the things i say no be bobo
(No be bobo)

Ti'n ba ni ko duro de mi
Tell me baby
Would you wait for me

Ti'n ba ni ko duro timi
Tell me baby
Will you stand by me

Ti'n ba ni mai'lo (mai'lo)
Tell me baby
Would you wait for me

Iwo ni ololufe

Only you fit keep mi company

Na you dey gimme ginger
Ginger Ginger (yeyeye ginger)

You dey gimme love oh
Love oh Love oh (ye mama love oh)

If you go
I fit to kpai oh (kpai oh , kpai oh)
Fit to be my end oh

Baby me don't go
Don't go, Don't go (ye mama don't go)

WRITERS

Kayode Akinkuade

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual