N’ugwu na ndida so akuko ego na akao eehh
Enwelu ego na elukwa nwoke n’aru eeeh
Chupado this money ka idi n’ife ana alu eeeh
Try to work harder n’okwa oji ego na aku …eeeh
Atana afufu, atana Atana afufu iyooo
Atana afufu, Atana Atana afufu Nwanne,
Atana afufu, Atana Atana afufu Iyoo
Atana afufu, Atana Atana afufu nwanne
For jus to see wetin to chop
Where ah dey go ah thank the lord ooo
My homies been know wetin dey sup
Street di woskey days are tough
But based on believe I can’t fuck up
Pass me the loud puff puff ooo
Ah jus wanna chill and have the fun.
Leave all the talk and show result
Ah get am before na non and void
Life is a risk, ah take my shot
When you see problem dey try avoid
Try to dey help life dice
A bad condition can turn to nice.
As you dey ball dey use your head oo
Make sapa dem no carry you back to base
Switch up the hustle bu back to back
Secure the what okwa bag to bag
No more relent ah dey find the cash
Na only money matter ah dey look for now
Stock up the bag you go run the town
Ife dibu n’enu ifu na odi down
Boys Dey cash on a steady now
Jus dey work cos a day na to wear the crown…
N’ugwu na ndida so akuko ego na ako…. eehh
Enwelu ego na elukwa nwoke n’aru eeeh
Chupado this money ka idi n’ife ana alu eeeh
Try to work harder n’okwa oji ego na aku …eeeh
Atana afufu, atana Atana afufu iyooo
Atana afufu, Atana Atana afufu Nwanne,
Atana afufu, Atana Atana afufu Iyoo
Atana afufu, Atana Atana afufu nwanne
BTC, steady cash out na my new ID
Where we Dey ball na for VIP
Come follow me for my new IG
Men ga apianyelu gi real OT
Men wey Dey hot like a phone IC
You no Dey talk money you dey talk OP
Ibu nwa otu oo mana imaro ka osi,
Juo kosi oona onitsha ka obi
Stock in the grind okwa chi’m ma obim
Before you go grad you go do IT
Ma men for the hood no Dey cast IP
Mana eke kwolu bia we go call IG
Me never ever stopping till i TOP
Anybody wey go mumu okwa RIP
Switch up the hustle bu back to back
Secure the what okwa bag to bag
No more relent ah dey find the cash
Na only money matter ah dey look for now
Stock up the bag you go run the town
Ife dibu n’enu ifu na odi down
Boys Dey cash on a steady now
Jus dey work cos a day na to wear the crown…
N’ugwu na ndida so akuko ego na ako eehh
Enwelu ego na elukwa nwoke n’aru eeeh
Chupado this money ka idi n’ife ana alu eeeh
Try to work harder n’okwa oji ego na aku eeeh
Atana afufu, atana Atana afufu iyooo
Atana afufu, Atana Atana afufu Nwanne,
Atana afufu, Atana Atana afufu Iyoo
Atana afufu, Atana Atana afufu nwanne