Clear the road for daddy kida
Don de vibe on top the beat
Unless say money de involved
Just make sure you getting checks
Nothing wey money no fit solve
Pant the colos and the loud
Na me de make cartel de proud
Yur realest nigga fit be snitch
But I'm moving like a ghost
Keeper de run Comot the post
Know these niggas hate on me
And them de try turn off my light
I chop am with bread and butter
Any beat you bring I slaughter
Buh overnight she de my bed
So we cruising till infinity
Them say I rap like who de crase
Them say my lines na to their taste
I Pray the talent no go waste
E hard to see person like you
Yur serious babe Dey write for dm
E hard to see person like you
I No de listen to their talks
I'm too broke to pay attention
Guy you better pay attention
Na me be Don without the jazz
Most times I de ask myself
How life go be without the loud