You go still call my name (mogbe)
'Cause I remember when dem been tell me say my songs e no hit
I get nepo girls wey go dey for me
'Cause you go tell me how you go get big yansh with no money
So many matter I think say e go kpai me
You Dey do me bad I dey lock up your matter e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
'Cause everyday I dey shamayan your matter e no concern me
And If you no call my name
You go look face as you dey fear big man you go try to dey fear Smallie
I no dey fear to dey press Bobby
But I no dey like to dey spend money
Many matter dey burst my brain
So many reasons to smile again
Shark palmi I dey pop champagne (mogbe)
So many matter I think say e go kpai me
You Dey do me bad I dey lock up your matter e no concern me
And if e no dey, I go work
I no go wait you to co-sign me
And everyday I dey shamayan your matter e no concern me
And If you no call my name
You go still call my name (mogbe)