LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

On God

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wo
Ha
Oloun

So many times I Dey call dem no pick
Mo mu coke dem Dey sip Hennessy
As you Dey feel all my vibe I Dey do low key
I Dey wait till I see the money

Even dem know say my mama no gree
Make I go make I no bring money
As dem Dey see me dem think say I no go blow
Dem say I Dey beg for money

Yeh
Oto ju sumi mi o lole
Anywhere money Dey me I go Dey
And I been Dey wait for the payday
Hustle all day lati sunday

Oto ju sumi mi o lole
Anywhere money Dey me I go Dey
And I been Dey wait for the payday
Hustle all days even sundays

On my grind no slacking
Truth no capping
Niggas dem be hating for the money
We've been stacking

Steady with the funds
Omo no lacking
Igboro NI wa we 2packing

Kosere kosere
Kosewe kosegbo
Kosowo kosere
Kosowo kosero

Mo se te pa mo se kin le korede bi Bello
Circle mi de small gon tori p'orire o fero
Cos I was left on the street on my own so cold
Mi o kin wo ju Uche mi o gbe se ran Jombo

No girlfriend mi o le afford coldstone
No dough
No umbrella ama f'ori wojo

So many times wey I cry bad deals wey I sign
Ke p'eledumare lord show me the sign
Je ki hustle mi pay ki grind mi resign
Ki grind mi resign
Ki light mi le shine

Mo mo pe kin sheka mo
Gbadura mi e ma sh'Amin si
Ki ma control owo Bi ti sanusi (Lamido)
Tori moti jewa momu garri si
But nisin moti gara mo gbayi mo gba kalu si

So many times I Dey call dem no pick
Mo mu coke dem Dey sip Hennessy
As you Dey feel all my vibe I Dey do low key
I Dey wait till I see the money

Even dem know say my mama no gree
Make I go make I no bring money
As dem Dey see me dem think say I no go blow
Dem say I Dey beg for money

Yeh
Oto ju sumi mi o lole
Anywhere money Dey me I go Dey
And I been Dey wait for the payday
Hustle all day lati sunday

Oto ju sumi mi o lole
Anywhere money Dey me I go Dey
And I been Dey wait for the payday
Hustle all days even sundays

On my grind no slacking
Truth no capping
Niggas dem be hating for the money
We've been stacking

Steady with the funds
Omo no lacking
Igboro NI wa we 2packing

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity