I give you 10kpa you Dey form guy
It's okay it's alright we dey chop life
Na person wey get raba Dey solve fight
Your papa no be soldier you Dey form right
cnd no forget say you be one guy
Wey Dey try guide if you try sly
You go just slide like the bad guy
Wey go loose am for the last guy
Lundi mardi Mercedi jeudi
If i spray you pounds and dollars sho ma Judi
cnytime run touch my thing
You say you won know my place
More than a kidd wey Dey craze
Everything na base on grace
Shey you no Dey feel the weight
Oversabi ewo ologbon to julo
cma jaiye titi wonu bourdillon
You go dance to my riddim odun gon
cnytime wey you see me oshi'n lo
Hmm ewo omo Werey to sunlo
Oversabi ewo ologbon to julo
Oh no so many people when they see me
They underrate they never knew me
cnd I've been working on a new p
You go still dance am to my music
She no go ever see me for her TV
Dem go still dance am to my music
Lundi mardi Mercedi jeudi
If i spray you pounds and dollars sho ma Judi
cnytime run touch my thing
You say you won know my place
More than a kidd wey Dey craze
Everything na base on grace
Shey you no Dey feel the weight
Oversabi ewo ologbon to julo
cma jaiye titi wonu bourdillon
You go dance to my riddim odun gon
cnytime wey you see me oshi'n lo
Hmm ewo omo Werey to sunlo
Oversabi ewo ologbon to julo