LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I will be fine (Unmastered) (feat. Hector jacob)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Going in kiddyice
No no is my guy
Going in kiddyice
Shey you talk say if money no dey
You no go dey with another guy
But I Dey with my guys i see you
Dey waka with another guy
See this thing serious reach my heart Mehn i just had to smile
I no know anythin wey i dey do but Still not that guy
Say i will be fine
Like fire boy hot my body i swear it's magical
(it's magical)
Say i will be fine
Anytime you need me baby
You know i will be right there
You know i will be right there
Now Money don finish you come dey there with ur man dem
So i will be fyn
Baby i will be fine
Shey when money finish you dey with your mandem
Now I'm making bread them
Bring your brother he will get them
I say this bread wey i get na slice na for every mandem
If you involve you go get them
I swear you go get them
Many things hurt my soul
Black Abeg roll igbo
I just had to let them go
Them Dey see me finish oooooh
I will be fine
Nobody know my pain but they still feel that i will be fine
What if i am out here trying to do my thing and die
I am so so on the drugs
I don't want to feel this why?
Say i will be fine
Anytime you need me baby
You know i will be right there
You know i will be right there
Now money don finish you come dey there with ur man dem
So i will be fyn
Baby i will be fine
Many things hurt my soul
Black Abeg roll igbo
I just had to let them go
Them Dey see me finish oooooh

WRITERS

David illofa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use