LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Murder

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
All I need is your loving
Give me good loving
Love is sweeter with the money
You can have my money
Shut the door girl
Off the lights
Girl I know you the brightest
All I see is only you
Girl you bright up my whole world
Because I can't deny
Girl I dey down for you
And I'm ready to go down on you mama
Because I can't deny
My love for you is true
And I go do anything for you mama

Fine girl with her aura
For your junctioni owa-oh
If you leave me na' murder
Girl you commit murder ah'
Fine girl with her aura
For your junctioni owa-oh
If you leave me na' murder
Girl you commit murder ah
Pempe, unu girl coolu number gbono
Unu coolu my temper gbono
Unu girl be my lover gbono
Oh my lover lele gbono
Una my lover lover gbono
Unu come be my baby gbono
Unu come chop my lamba gbono
Oh my lover lele gbono

I'm going loco
I don dey craze
I don dey wait for you for many days
Oh my baby girl, why you do me like so
Why you come dey run from me
Shey you know I get money
Blanko love you gon gon ni
Dey with you girl
Girl I go dey with you girl
Girl I go ride for you
Anything you want I go buy times two
Me and my guy we go stand by you
Anything you want I go dey for you
My girl, girl I go ride by you
Anything you want I go buy times two
Me and my guy we go dey for you
Anything you what I go do-o

Fine girl with her aura
For your junctioni owa-oh
If you leave me na' murder
Girl you commit murder ah
Fine girl with her aura
For your junctioni owa-oh
If you leave me na murder
Girl you commit murder ah
Pempe, Unu come be my lover gbono
Unu my baby gbono
Unu my lady gbono
Girl you just dey burst my brain I swear
Girlie come be my lover gbono
Baby come coolu my temper gbono
Love the way you dial my number gbono
Love it when you call my phone

WRITERS

Jason Igho

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence