Girl you fine it's nice to meet ya
You know girl I love you like that
We can do it big for the gram
And if you want trips let me take you around.
Omoge you rolling with with Rockstar
African king ima pop star
Girl you know say I be okocha
But I go loyal like I be soldier
Girl na your baca me I go jam
And if you want I go roger
Me I no do gra gra no be costa
Any other girl if they come I go japa
Together forever you know
I'm giving my all girl I'm giving my gold
I no go leave you even when you old
Omoge you rolling with with Rockstar
African king ima pop star
Girl you know say I be okocha
But I go loyal like I be soldier
Girl na your baca me I go jam
And if you want I go roger
Me I no do gra gra no be costa
Any other girl if they come I go japa
Girl you fine it's nice to meet ya