Wetin i Dey find ye Wetin i desire
Make I just dey put an for my mind
I been waiting for the time Man I no fit tire
I could feel it coming on the way
I sabi manipulate the force
So I'm really really working
Anything I need e go come to me
See the way I put am for my mind
Cos the money be the koko
Money get effecti butterfly
Cos you pay as you Dey go
But the way wey e Dey go bruh
We really need to focus on my dough
How they calling my phone
Close my eyes and it's all I see yeh
Run it up as much as you would like
Run it up as much as you would like
Oya put it in my phalanges
To come dey shine my teeth
Who tell you say life e getti warranty o
Ten toes every time I pray
Looking like a cherubim and seraphim
Lord protect my energy and cover me
Protect my energy and cover me oo
You know it's all about the balancing
Chest and head is the yin and yang
Observation no judgemental
Cos we be living in a fallacy
I gotta fend for the family
Run it up as much as you would like
Run it up as much as you would like