Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother
Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother
My matter come worse pass
And I have to make a move
And I don’t care what comes next
I am not really in the mood
But I have to air my view
Make I dance like Pocolee
Wey my hustle go fit pay for sure
Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother
Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother
I for like ask my papa Question
But dem go call family meeting
You already get the picture sha
Na from bucket we dey drink water
100 million God I too need am
Kpako pikin na him go be Lucifer
Overtaking Dey, I believe am
Mbappe fit chance Rudiger
Broski Broski, street is Woski
I no wan blame person cos
Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother
Me I no go fit to ask again
I come realize e get as e be my brother