LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ube (Killer Producer feat. Rahzan)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Love that taste
Your body taste dey make man craze
In my room remove your dress
Make we do from one to ten
With no rule I just can't say
But wetin we go do for room e go zoom
I just can't say oo I just can't say

Ooo wey oooo
Oooo hoo oo hoo
Oo wey oooo
Your body sweet like uuuube ooo
Ooo hoo ooo hoo uuuube ooo

If e sweet like Cocoa
Man must follow
From naija down to congo
Girl you bad
That I know cause your sugar
Is good for my soul
Anabelle wooh
Do the thing right
Girl i like to see you take control
Girl I no go lie I like to see you stand On more than ten toes
Ten toes ten toes

Love that taste
Your body taste dey make man craze
In my room remove your dress
Make we do from one to ten
With no rule I just can't say
But wetin we go do for room e go zoom
I just can't say oo I just can't say

Ooo wey oooo
Oooo hoo oo hoo
Oo wey oooo
Your body sweet like uuuube ooo
Ooo
Hoo ooo hoo uuuube ooo

WRITERS

austine rahzan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None