LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Last Boyfriend

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hess Haha Yahuboy Oshey
On a zizi za rebel on a zaza zi
Hehe yb records in the building Jaywheezz
Omo make we just run am na
Ma hear my kick Abeg ma hear my kick
KillerBwoy Oga Ni eh, one time

Make I be your last boyfriend
You no go ever date again I'll be your last boyfriend
Ohema make I be your last boyfriend
I no go break your heart I no go treat you like your last boyfriend lye lye Chee
Cause you dey make My heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe chee
Girl you dey make my heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
See I don craze

Shawty make I be your last boyfriend
I no get money but I be that kind of a guy
Wey go fit dash you em last five hundred
I Dey happy say I find you cause the boys
Wey the find you pass five hundred
See as your Bobi the proud
Omotena to be frank I for like touch Them
And all this boys for your area i for like Warn them
Cause I got my eyes on you
Girl you flyer then a parachute
You sweet pass bread wey them Chook Akara put
I go build you mansion you no go live for karaboot
Chee O girl you just the burst my thinking
Chai O My God what am I thinking
Chai See e be you the press my pim pim
I Carry you for head like kri kri Che

Baby Make I be your last boyfriend
You no go ever date again I'll be your last boyfriend
Ohema make I be your last boyfriend
I no go break your heart I no go treat you like your last boyfriend lye lye Chee
Cause you dey make My heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe chee
Girl you dey make my heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tihbe Egbe tigbe gbe gbe
Chee I don craze

If I ever leave your side girl I'll be rolling back
Girl you got me catching feelings that I never had
You and I hand in hand sitting rendezvous
Let me be the boyfriend that you never had
Yo energize me three hundred and sixty five days
If you ever leave girl I'll be week like seven days
Everyday I Dey pray for your love make e Dey
Angel in disguise girl I go follow you reach heavens gate
I fit die for your love but na Watin I go tell God
Say na woman kill me or na just say I no get work
Baby girl reason am even if na you create me
You go vex I hope say you dey relate me
Like this like this I no dey wyn you na you go be my wife like this I no dey shenk you
Me I no dey rhyme like this na you dey inspire the boy
So tell me why I no go love you like this
See as your body tiny like rope you dey make a man skip
Honey in a honey comb baby you're sweet
If small pikin taste you e go thief i dey piss
Who know if you don give me diabetes
You dey give me fever that kind vibe wey tiwa dey give Wizkid you dey make my body Joro
See I promise to be a man were I ought to be a man
I no go bob risky myself that's a no no
See if love is a crime make I go Jo soapy for kiri kiri
No go play you wayo no go disappear like Willy Willy
Every time you call me I go pick up like adekunle
Body go dey do you Duduke like Simi
if love is a crime make I go Jo soapy for kiri kiri
No go play you wayo no go disappear like Willy Willy
Every time you call me I go pick up like adekunle
Body go dey do you Duduke like Simi

Make I be your last boyfriend
You no go ever date again I'll be your last boyfriend
Ohema make I be your last boyfriend
I no go break your heart I no go treat you like your last boyfriend lye lye Chee
Cause you dey make My heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe chee
Girl you dey make my heart beat like
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tigbe Egbe tigbe gbe gbe
Egbe tihbe Egbe tigbe gbe gbe
Chee I don craze

WRITERS

KillerBwoy Jaywheezz

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence