LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Forgive Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Spark your lighter
Pure water tutu re

Many nights me I cry for the dark
Smile outside but my soul get scars
I dey hustle with a broken heart
Still dey shout “I’m fine” but I’m falling apart

Studio lights and unpaid bills
Dream too heavy but I stand still
Sometimes I dey question your will
But somehow you never leave me still

Mama pray make I no lose road
Pressure make my chest cold
Friends japa when the pain unfold
But your mercy still dey hold my soul


All the battles wey you fight for me quietly
Jehovah…
You carry me softly oh
Oh oh

Elimi Eliyah
Yarobi gbere wa
Ofarafa fare wa funmi
Just one billion dollars mole handle it
International deal me no want local
Make I fly private Jet pelu helicopter
Shutdown shows for Coachella
Make dem scream my name say spark your lighter
This nah the right time make dem know whats up
I don they for this game let this people gbomi
Oba tin foba je, tin pe oba rannise, ti n gba dobale oba
Elbraka Bred Eli

All the battles wey you fight for me quietly
Jehovah…
You carry me softly oh
Oh oh

Forgive me for not thanking you enough Lord
Eh through the pain and tears
You still show love
Every breath inside me testify
Say na your grace keep me alive ehyah

Forgive me for not thanking you enough Lord
Eh through the pain and tears
You still show love
Every breath inside me testify
Say na your grace keep me alive

WRITERS

Ale felix ayomide

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual