It's Flamez the beat maker
Sometimes the heat compromises me
that I've been wanting best in life
I learn the lesson of my life
But I'm still thanking God for life
over the hills and the mountains
I be the boy wey dem dey laugh
Dem do me cruise dem call me liar
Come give me stone make I dey bite
I've gone through a lot wey I no fit talk
Plenty tricks wey don make me fall
Many parties wey I no fit ball
Tell your brother man say nah turn by turn
I don smoke all my pains away laye mio foh
I don smoke all my pains away laye mio foh
I need more prayer like this
Make the grace of God follow me
I just need some peace of mind
You don't have to make me cry
Dem always wan to dey disgrace me
Oluwa cover leaving no traces
And all of them wey dey relate me