As I enter the place everybody Dey stare
Dem Dey see the swag, dem Dey feel the flare
As I release the beast, make we scatter the place
Dancing on the floor, got you off your chair
I want you to come my way
I need you to come my way
No Dey fear, make you find your move
Everywhere, see dey body groove
Show me say you too sabi move
Wey Dey smooth, we go make them prove
Na groove we carry come, we no Dey play like before
From left to right, we go scatter the floor
No dulling make we dance till we tire
Come my way, make we show them the fire
I want you to come my way
I need you to come my way
Make you shake up your body
You Make you fall in love madly
Na we be the life, we no Dey hide, we Dey take the tribe yea
From side to side, we synchronize, make we Dey vibe yea
I want you to come my way
I need you to come my way
No Dey fear, make you find your move
Everywhere, see dey body groove
Show me say you too sabi move
Wey Dey smooth, we go make them prove
I want you to come my way
I need you to come my way