As lawless as my country is
I promised myself that I would stay legit
But fuck it don't wanna end up six feet deep
See ehn the whole 9ja don dey hungry
I don dey wait patiently for the day devil go use bread tempt me
I go collect am use feed the streets
Make Government dey there dey wyne their self with that covid shit
Now i ain't saying its a lie
But if it's true then tell me who you know wey don die
Your pastor your neighbor your enemy or hin guy?
Cus i dey wonder why una no gri open una eyes
Fela told our parents but they didn't listen
Just cus he is a weed smoker they has to dismiss him
My generation only cares about davido and wizkid
Even when burnaboy put mouth they call am video vixen
If you no like me before you'll hate me when I'm done
This is not a bombom song to turn your stupid on
This song was carefully crafted to turn your brain on
Don't hesitate to play it for your neighbors
Gidi experienced i can never be fooled
Gidi experienced i can never be fooled
As lawless as my country is
Now the lazy youths of naija don dey use their six
Open lapi to find something to eat
Government can't fuck with this
Tell them make a fist and jo soapy
As lawless as my country is
Your talent can only survive
But won't survive the streets
I asked the aboki for my change
He said he don't owe me shit
I asked the aboki for my change
He said he don't owe me shit
As lawless as my country is
I promised myself that I would stay legit
But fuck it don't wanna end up six feet deep