LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

L.D.C

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmmm
Oh no no
I dey hustle since na nylon bag be my goals
e be say Louis Viton dey on tag dem
No be luck, when I dey plan em who dey run street no easy, for who dey run like shit like Jag
Hmmmmm
Now dm like ask "where im from?"
Lagos boy wey dey shine like sun
Like say we dey chase clout, I dey run run
Oh From private jet to the Okada no be that kind of guy you ask am
Oh my God, see the way e dey go
Zero pressure, I dey vibrate my flow
Pass me the mic, make I light the showwww
Na God dey do am, how I dey do am alone ye ye I'm alone hmmmmmm
Ohhhh Chop my life, no dey be like say
If I fall down, I go rise again
Street dey rough but we no complain
Na cruise we dey catch, no pain
Ahhhhhh
Baba no dey dull, make we make jolly for ghetto and love ohhh
Life no hard when your team dey solid ohhh
Pray to God,to keep this vibes in your memories
Enemies go shock,when epileptic voltage go zebo them ahh
See my guys there', all of dem dey win
From the back to the front, na kings
For this time we go rise like Kings
Steady elevator ehh ya ehhh ya ehhhh steadyDecimator ehh ya ehhh ya ehhhh
Baba bless me, no late ohhh(never late)
Still dey ball,when I dey rotate ohhh(I dey rotate)
We no fake am, we dey relate every time we change (relate!)
Level don change o (don change o)
Level don mad ohh
I dey drive the range o (on range o)
No fit stop this wave ohh (no way)
Level don change o
I dey drive the range o
I No fit stop this wave ohh
Tell dem I'm made. Fire

WRITERS

Leonid Fotsa, Leon King

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language