LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MAMI WATER

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mmm-mm, oh no
I dey feel am, but I no show
S.O.S
You enter my dream like breeze
Touch my chest, where secrets lives
I don hide am for ocean deep
Where even angels don't even reach ahhhh
You dey watch me like you sabi
Wetin I dey fear to speak
Your eye dey hold one mystery
Your presence sweet but still dey prick
Mirror water, I see two
One na me, the other—you
Shadow dey for inside light
Why we dey float for only night?
Mirror water, I see two
One na me, the other—you
Shadow dey for inside light
Why we dey float for only night?
Tell me wetin we be, if no be lie
We just dey waka, no track, no sign
You no talk but I hear your sound
(for where now)
Your quiet dey loud
Oh-oh, we dey ghost
Say Na love or curse we toast? To your beloved
You dey burn me soft, no flame
But I hear you call my name
Woo Yoo ahhh oh no nooo
You dey show for mind, no face
Full of signals, full of grace
Sometimes I feel like I hear your name
But when I reach, you just disappear
You be thought when no fit sleep
You dey deep where light no fit
If na charm, then cast am twice
'Cause I dey fall with open eyes
You no dey show for sun
Only come when brain dey run
Na spirit abi na design?
Na old flame or just my mind?
The way you enter without sound
I feel your steps but touch no ground
You real or the that dream remain?
Or just the part of me I can't explain?
I walk through echoes of your breath
Footprints fading, nothing left
You pull me in and keep me far
Like wishing on a dying star
You leave your voice inside my skin
A haunting song I hold within
No gravity but still you weigh
Like yesterday I can't explain
FIRE

WRITERS

LEONID FOTSA, Leon King

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion