LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

TEMI

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Temi, temi ohhh
Hmmm
Omo mi fe
na you dey run through my mind and there
Every day, every night
S.O.S
From the moment I saw your eyes
My heart don jump like say na fight
I no lie, I dey try
But girl, your love don tie me like tight ohh

You be melody wey dey sweet my soul
Without you, na pain I know
If I lose you, I go just go cold
Temi, abeg no let me go

Oh temi o
Lose control
If you leave me, I fit lose control
Na you dey make my world dey whole
No dey play, no dey go
Baby stay, baby show me love oh
Temi oh I dey cry out my heart go
If break na die for sure oh
Na your smile dey give me hope
Temi oh, be my own
I dey pray don't go, fall for love oh be in love oh
Dem say love no last
Bea I swear, we go love and pass
Na your peace I dey hold so fast
You be treasure wey dey fit cast
I go love you till the sun no rise
Even when we far, I dey feel your vibe
Your name na song wey dey play all my life sweet life
Temi, you be my light

Oh temi o
Lose control
If you leave me, I fit lose control
Na your love dey make me whole
If na play don't let me go
Baby stay, baby show me love oh

Some dey talk say love na game
But this one no be play, no be shame
Dey You dey soft, you dey calm my flame
Every time I hear your name, I don't feel the same
I go hold you when the skies turn grey
I go stand by you, come what may
Even silence, you dey hear me pray
temi, show me what's your way
Ahhhhh
Temi ohh
Temi
hmmmm
Lose control
If you leave me, I fit lose control
Na your words dey make me go
If you leave me where I go?
Temi ohhh
Fire

WRITERS

Leonid Fotsa, Leon King

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence