King man from the southside
Abena come give me kiss oh yea!
Come give me kiss oh yea!
Abena come give me kiss oh yea!
Come give me kiss oh yea!
Me and my guys we go pull-up
Baby give me love make i cool off
Fine fine girls on the line
No go ever think of to break up
Come give me all of the koko
Make me to dance the azonto
Do me the things that i'm used to
Make me to do what i don't kow
If i touch i go follow you Uju
I want to follow you Uju ju ju ju
If you go i go follow you Uju
I want to follow you Uju ju ju ju
Abena come give me kiss oh yea!
Come give me kiss oh yea!
I can never leave you lonely
I can never leave you lonely
I can never leave you lonely
I can never leave you lonely
Anything way you want baby call on me
I go fight for you like the Chinese thing
I go buy you all the finest thing
If you go i go follow you Uju
Ju ju ju ju ju ju ju ju ju aaii
If i touch i go follow you Uju
I want to follow you Uju ju ju ju
Ju ju ju ju ju ju ju ju ju
Abena come give me kiss oh yea!
Come give me kiss oh yea!
Abena come give me kiss oh yea!
Come give me kiss oh yea!