I go dey for you (For you o)
I no go use you play, Uju (Uju o)
I go stay, I go take care of you
We go play, I go pound you fufu
And you know say I go fit die for you (Chai)
Your love don make my belle full
I go fight Donnie Yen because of you
I go sing a song and play piano for you
I no go use you play, Uju
I go stay, I go take care of you
We go play, I go pound you fufu
And you know say I go fit die for you (Chai)
Your love don make my belle full
I go fight Donnie Yen because of you
I go sing a song and play piano for you
I go bulaba for you (Ehn?)
I go balablue for you (Okay)
I go take you go salon (Okay)
I go sing For You for you
I go dey for you (For you o)
I no go use you play, Uju (Uju o)
I go stay, I go take care of you
We go play, I go pound you fufu