Sexy come whine pon me cocky
Say Make you run come mi ends
But she still don’t wanna let me go o
The thing Dey do am like dejavu o
If you see the lifestyle x2
Say this baby be my porn hub
She go streak me the pics I go like so I ghas sub
Chewing gum don be gum drop
She dey call me the name anytime I dey try chop
I dey comot like film anyday I be actor
See Godzilla don dey pipe up
So I fire all my enemies to ash off to stay wicked
This beat go scatter we head
Shave all my opps with gillette make my money soft on me men
I don't really give a f** damn If you thought I've been slipping
Chop your girl like potato and she likes it when I'm peeling
i get boys for the uptown
shawty pull up with bussdown
if ur kele pass here i no go lie we go chop am
oga why u con dey hoard am
e con be like say na day school, no dey bother
u dey para pass ur mother
na the henny wey dey cause am
we dey turn up helicopter wey the order
money dey na the reason why she like us
i dey back i dey feel am bros
I get money with the gees i trust
na only me and my abonten
omo the shodi too omo the shodi too naughty
talk say i dey cure her conji
If you see the lifestyle x2
How you do that thing, go make i fuck up...
make a broda man off, no way to focus...
shawdie drive a nigga crazy make I hit wall
I no go lie, your hips no dey lie
onion with the booty, girl you make all my niggas dey cry...
Way your waist be moving, you can make elmani hypnotize...
give you all my time you must tire, how you run for my mind.
you the one I want, no dey cap, am saying my mind
time is of the essence, kiss me make I get sense....
Bad man is going broke, when he pays for his wickedness...
no be so person dey fine, girl you are wicked...
you dey make me go and come, you dey fuck up my system
drip too cold niggas know i’m the sickest
g na over 100 if ur nigga wan still test
mans got homies in the ends
If you see the lifestyle x2