The lady she look like bambi
My liver dey jump and my body dey hot
Na so i enter for this problem journey
She dey give me lamba ehh
She dey give me lamba ehh
We connect we don dey love up
We calling and texting dey turn up
I don dey spend for mummy
I don't know what i'm doin
She want to drive the benz o
Na so i enter for this problem journey
She dey give me lamba ehh
She dey give me lamba ehh
She dey give me lamba ehh
She dey give me lamba ehh