Move and have my being yo yo yo yo
Move and have my being yo yo yo yo
When I think about all you do for me
There ain't no words to describe it oh no
Who can I be without you baba o
I no fit imagine me without you
Shey na you dey give me ginger o
Shey na you dey give me life yo yo
Na you dey gimme yo yo yo
Move and have my being yo yo yo yo
Move and have my being yo yo yo yo
Shey na you say make I chop life yo yo
Cause everything, I owed you already paid
Wetin money no fit buy you don give me
Wetin money no fit buy na wetin you give me
Move and have my being yo yo yo yo
Move and have my being yo yo yo yo
I get geh geh geh get all in you
I get geh geh geh get all in you